I always wanted to be a blogger, but a lot has gone past me in this five years of just wanting to! I have even created a blog here before, and have worked with a lot of bloggers but creating my own just eludes me.
Any ways, enough of myself this is for you and me, getting intertwined in this blog like we are married, with me posting and you reading and us interacting to move our beautiful lives forward.
My belief is life is a comedy, you either laugh about it or you frown cos you either hate the comedian(or dien for my lovely and beloved females in the game or if you like trade, afterall na where man they work e dey chop.) and his or her jokes or love them.
Infact all this big big grammar sef don tire me, plus say my fellow Nigerians wan dey totally form say dem no sabi broken english (pidgin english), for dem sites and dem blogs. all man dey form oyibo. Make me switch levels sha go hold our own side with pidgin.
All the yarn wey dey here be say your guy don show and i wan make we dey talk staedy unto padi- padi things, to promote naija( i fit use 9ja if una permit).
make me go run my own show as you dey run your own too jare, I still tanda here. If you wan join me for this side you fit call me for my number ----------- for now.
Na your boi, the tech Afficionado( sorry for big grammar) dey here dey say make you hold your side well till we yarn again.
no just read comot, like the post or make you drop your own yarns join sef make we dey jolly go!

No comments:
Post a Comment