This strike don remind me of MI(jude abagha- no mind the spelling) song oo. Many of this my fellow youths wey OGA JONA keep for house go fit don de reason join "YEM SOMETHING MAKE I HOLD OR I
HOLD YOU", or "19" or "ANYTHING FOR THE BOYS WE ARE LOYAL(ALAYE THINGS)" or those kind things.
My Guys, I just wan remind una say "BEHIND COUNTER NO BE HOSTEL(HOTEL)".
no just read comot, like the post or make you drop your own yarns join sef make we dey jolly go!

No comments:
Post a Comment