Sunday, 13 October 2013

Any thing For the boys?

This strike don remind me of MI(jude abagha- no mind the spelling) song oo. Many of this my fellow youths wey OGA JONA keep for house go fit don de reason  join "YEM SOMETHING MAKE I HOLD OR I
HOLD YOU", or "19" or "ANYTHING FOR THE BOYS WE ARE LOYAL(ALAYE THINGS)" or those kind things.

GOAT WAY!

This one wen FG no gree make we go school now, your boy just  dey they observe things oo.

As i enter canteen wan chop now, people  wey plenty just make me go si down dey wait till i fit join line, na im one small goat just run inside join line.


I always wanted to be a blogger, but a lot has gone past me in this five years of just wanting to! I have even created a blog here before, and have worked with a lot of bloggers but creating my own just eludes me.

Any ways, enough of myself this is for you and me, getting intertwined in this blog like we are married, with me posting and you reading and us interacting to move our beautiful lives forward.